CHAT US ON WHATSAPP

Yovi – Talking Money

 

Yovi – Talking Money

Yovi – Talking Money

Talented Nigerian singer, Yovi kick starts his 2020 with an amazing single dubbed Talking Money.

The singer has just made his first step this year following the release of his 2019 hits like “Shokolate” and “Sugar Baby“.

DOWNLOAD MP3

Hey siri
If you’re not talking money
You’re talking nonsense
Simmer
Yovi yovi
You not talking money now
You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense
Verse
Na person wey work
Na him must to chop
Firigbon oshilekun
If u get the kokoro
No Dey use another man time to
Set your own time
Na person wey pass Na him get opolo
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
Chorus
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense
Baiye sheri langbe be
Na money we Dey find everywhere
Eiye nfo Eyan Rin Nile
Adurami ni ka sha de be
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
Chorus
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense

 

Do you find Sweetloaded useful? Click here to Follow Us On Instagram !

More

You May Like

About snowzstexzy 9028 Articles
Stephen adebowale adebiyi know has Snowz beat is a music producer,mixing engineer and the ceo of sweetloaded.com
DMCA.com Protection Status